- ADVERTISEMENT -

Moment Woman exp0ses Papaya Ex after catching her with her husband in Lekki (Watch video)

Papaya Ex husband Lekki

Abike Arab Money popularly known as Papaya Ex has been caught and humili@ted by a woman claiming to be the wife of the influencer’s married lover.

- ADVERTISEMENT -

Gistlovers blog released a video showing the moment, the yet-to-be identified woman confronted Papaya Ex when she caught her with her husband at his apartment in Lekki.

Papaya Ex husband Lekki

According to the blog, the young man who is married with kids, is a fraudster (Yahoo Boy) who has been sponsoring Papaya Ex’s lavish lifestyle.

Gistlover wrote: Hello tueh tueh! Otun ti zeh ooo, meet the Married Yahoo bio funding Abike , papaya isonu lifestyle and always lying on influencing money. The guy na ex funaabite and a very wealthy Yahoo guy who has been on the wanted list of EFCC for a long time.

The guy don marry and he don get Pikin sef But papaya don make the guy send the legit wife commot for hin house with hin Pikin and currently pregnant with the second child Information reaching headquarters be say Na telegram fraud the guy Dey do and he has duped millions of people, naso EFCC findam come him mansion wey him build for Abeokuta but he was able to escape through back doors and he finally left Abeokuta for Lagos, Lekki to be precise and he left the wife and daughter with belle for house.

Fiam papaya see ready made man wey get plenty fraud money to sparelike mother like daughter, Papaya mama muti OYO too try inside this life oo, dated Ajimobi, dated alaafin of OYO and Na side chic she be then, but her mama matter Na later, long story short the guy wife sha hear say Papaya don Dey knack her husband of which papaya is aware that the guy is married with kid but because of money she no gree comot , Na him buy papaya Benz , even this recent Mecca wey she go chase clout , Na the guy fund am.

The wife don Dey hear the gist say hin husband de date papaya because na island the guy dey stay now after EFCC came looking for him in Ogun state , the wife asked the husband but husband say Na lie say papaya Na ol0sho wey him Dey throw herself at him.

The wife con go island without informing the husband, come catch papaya for there. The matter was messy and she and papaya had a fight wey she disgrace papaya Na so side chic papaya vex say wife disgrace am ooo, come tell the guy make him pursue him wife and pikin for Lekki that night , naso leggy ( his nickname ) pursue pikin and wife with belle for that night oo.

One week later he come dey beg whereas the wife told our source that she won’t be disrespected and she ended her marriage with leggy. Plenty details still Dey but I Dey wait for papaya dogs make them say pim, one seconds I scatter everywhere as he Dey Hot, i Dey wait , I come in peace.”

Watch the video below:

DOWNLOAD VIDEO NOW (Fast Server)

ALSO READ:  “See you in court” – Kcee finally reacts after being called out by manager of flute boy in Ojapiano track

About Gb Extra

A Blogger, Content Writer, Promoter and PR Call/DM +2348164999391 For Promotion or Adverts Placements

View all posts by Gb Extra →

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

This site uses Akismet to reduce spam. Learn how your comment data is processed.